What does funny pictures mean to you.
Picture is a visual capture of an object. Pictures are created using
another hardware device such as a digital camera, scanner,the
computer, drawing etc.
Funny pictures are impression of something formed from a description of the mind or simply put imagination of expression in pictures projected to make people laugh.
Welcome to the incredibly awesome crazy and funny pictures.
yo better pray it hard.. i will call a friend
Na wetin he pass this N20. ? Fashion na my birth right
Freedom of expressions
new year resolution
make dem fly come do am. yeye PHCN
Please meet me well
i go ginger my swag
Love is blind
t
we are the beach girls
stealing by style . eyo with pleasure ride
abraa ka dabraaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa...
Na wetin i doooooooooooooooo... best car in the village
ma jaye oriooooooooooooo, nobody knows tomorow.. No kind
kissing na serious matter key wa yoooooooooo, ye mo gbe... again...
oya kari the expo now......
whether in picture or camera na me get you...
when ya wa gass for masquerader
i sabi make my laptop apple...
today na today, i go chop every thing
who say donkey no dey tire..
I will shoot you if you cannot control your self , oya sleep now or i shoot u
i never kiss b4 i must chop 4 shoprite
no touching b4 marriage
posing na wasa Latest style in town
for this Lagos wey i don come dem go gree what's gwan my G...
who say make i no marry am i must travel out
best family planning method away with NEPA
na dey crazzzzzzzz , i gree send our own leader dey carry us along...
na go kill me with this okada today i say wey my sheer of the egunje
all of u wey thin say i no go marry... yawa don gass....
yes oooooooooooooo tell them... We dont care what you think.
Na my fault ? nobi na say make them ban road blocks. I gree send.. ma jaye ori oooooooo.
if dem born u well complain ? no more road blocks. i say we the money???
Who say abino no get swag?... Na say no more road blocks , make we they sleep now.
na today ? who say this na over loading...
No comments:
Post a Comment